I understand. Food dey expensive these days but hunger no dey gree.
So I went on a mission this week to find food wey go fill belle and no go finish 2k ๐
Here na wetin I find:
1.ย Ariaria Suya Jointย - โฆ1,500. The pepper go make you cry but the taste?? CHEF KISS ๐ฎโ๐จ
2.ย That Amala buka for Umuahia Roadย - โฆ1,200. 2 meat + ewedu. Mama dey call everybody "my pikin"ย
3.ย Eziukwu Nkwobiย - โฆ1,800. After work people dey jam there. If you late, e go finish.
I swear I was full for 6 hours straight.
Which one be your spot? Or you know cheaper place? Drop am make we go ๐๐
#AbiaFood #AbaEats #FoodInAba #CheapEatsNG #NaijaFood #blezariconcept



