I use to think about this often too ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

.

Like this now, one day one day, I will bring one man wey I no know from genesis to tell my mama say me and am wan marry ๐Ÿ™„๐Ÿ˜‚. Ya bแปฅ, "mummy, this is the man that wants to MARRY me". Shebi nah so dem dey talk am ๐Ÿค”
How unah dey even keep mouth when telling your family this? ๐Ÿค”๐Ÿค”

Like, this man is my husband-to-be. From where? How? Onye ebe?

Nsogbu ๐Ÿ™ƒ

"You may now kiss your bride." Kiss keeeee ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, แปga abeg I no do ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ. I go fess burst out dey laugh ๐Ÿ˜‚ or even cry ๐Ÿ˜ญ.
Somebody should show me the way oooooo ๐Ÿ˜€.ย 
Abeg make unah pass me past question papers ๐Ÿ˜…

And I will later pack all my properties to go and live with him, like start living my entire life with a total stranger, dey call am my husband, dey do one and two with am for the rest of our stay here ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

I go shaa miss my papa house ooooo ๐Ÿ™†โ€โ™€๏ธ๐Ÿ™†โ€โ™€๏ธ

Shame go first wear me agbada for a few months of that marriage ooooo ๐Ÿ˜‚. That man fit dey stressed out in one week from my drama. No fear, no be bad drama. I can explain ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿคฒ; I fit go hide for inside toilet for the whole day ๐Ÿ˜Ž.

How unah dey do this thing abeg?

O chim ๐Ÿคฆโ€โ™€๏ธย 

So you people are telling me I will sleep in the same bed with someone and wake up in the morning to see him beside me and it will no longer be a sin? ๐Ÿ™ˆย 
Someone I will be asking "what are we cooking today", "how do we do this", premium gist, endless sweet wahala pro max everyday ๐Ÿ˜๐Ÿ˜.

Like, among all the cute and able men in the whole universe, I will end up with just one lucky ๐Ÿ˜Ž person as mine and mine alone? Mแปฅa, IFEBUCHECHUKWU will be the only woman who has full and complete access to his entire being and the key to his control unit ๐Ÿ˜‹. I will call him Obim and he will call me แปคtแปm ๐Ÿ˜๐Ÿ˜†

Chaiiii, me self no small oooooo ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜„

But before then, how unah dey even maintain a relationship or even talking stage for a straight one week and still keep the momentum and velocity? ๐Ÿ˜ฉ
E be like say I go need study this thing like a course in higher institution.

.

Another thing now, in few years time, one small pikin go dey call me mummy ๐Ÿ˜š๐Ÿ˜š. Me wey no know my left from my right. Abi nah me wey no serious with my life go mummy someone ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚. I just dey laugh myself as I dey reason this ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

God abeg oooooo ๐Ÿ˜…
Into Your Hands I rest this case ๐Ÿ™‚

Happy Celebration of St. Valentine. One Love ๐Ÿงก