If the people on YouTube were called YouTubers and people on TikTokers what do they call us on Feedcover? That's really up to us make una do decide abeg then if i de waka for road and them ask me i go get wetin to use defend my self if not e go get as e go be.